Music Lyrics: Iyanya ft Don Jazzy & Dr Sid – Up To Something

  • Music Lyrics Of Iyanya ft Don Jazzy & Dr Sid – Up To Something

    DOWNLOAD MUSIC HERE

    [Verse 1 – Don Jazzy]
    Up to something, no be small thing
    Check my melody stop the dulling
    Back to my baby, wait am coming
    Me and iyanya we up to something
    Up to some boku, richie richie noni
    Bigger than mavin, no be forming
    Dem dey feel me from ogogo maiko
    Down to ilesha, kulu they are calling
    If na for money, we get am plenty
    Ask me for money whenever you see me
    Una reason, when dey go dey feel me
    And dem go dey twale, when dey see me for tv

    [Bridge]
    Oh oh oh, who do this thing whe dey make dem say
    Oh oh oh, who give dem something whe dey make dem say
    You know we get the master plan, to make the money pile up
    Look what you made me do
    You know say we never drop, we multiply
    Look what you made me do

    RELATED:  Music Lyrics: Mut4Y x Wizkid – Manya

    [Chorus]
    Up to something, no be small thing
    Bank is calling, money piling
    This na sure thing, we are balling
    So exciting, wanne nwatago

    [Verse 2 – Iyanya]
    Some people just dey make mouth
    For their money nah bundle
    We no dey see am at all o
    We get mula, but we cant shout
    Na why your baby dey call o
    No mercy, we still dey burning
    We no dey force, we still running
    We call shots, keep one hundred
    And go tell your bank to come borrow money
    And tell your sister to come jolly
    Dont (?) if you aint gat money
    Pay my dues, we only pay cash only
    Out of the road, so we steping at the jet
    Everybody feeling good, giving glory to the most high
    D money long, so we burn to the sundown
    Na celebration, we dey pop the whole night
    Some people dey just dey hate turn off we light
    But you know for mavin no shaking

    RELATED:  Don Jazzy Remembers When He Worked With Jay Z And Kanye West With This Photo

    [Bridge]
    Oh oh oh, who do this thing whe dey make dem say
    Oh oh oh, who give dem something whe dey make dem say
    You know we get the master plan, to make the money pile up
    Look what you made me do
    You know say we never drop, we multiply
    Look what you made me do

    [Chorus]
    Up to something, no be small thing
    Bank is calling, money piling
    This na sure thing, we are balling
    So exciting, wanne nwatago

    [Verse 3 – Dr Sid]
    No time for no dulling all the way up
    Plenty doti feat to casue you plenty hold up
    As you can see Don Jazzy gat me turned up
    And nothing can stop me am all the way up
    To Duban, i’d be running every city
    All the fine girls, dem dey ring it
    now we sell it
    Hot stuff, na we ogbona felifeli
    And if you hear the base, feel the (?)
    Its been a long time coming no be moi moi
    When you hear the music keep trending, no be moi moi
    Money stacked up to the ceiling, no be moi moi
    You making us our rules, when we dey spending no be moi moi
    The people sweating, dey feel the heating
    We in the kitchen, someting cooking
    No baking soda, the game is over
    Something untop wanne nwatago

    RELATED:  Funny Photos!! See What Someone Did To Don Jazzy, Flavour And Reminisce (Photos)

    [Bridge]
    Oh oh oh, who do this thing whe dey make dem say
    Oh oh oh, who give dem something whe dey make dem say
    You know we get the master plan, to make the money pile up
    Look what you made me do
    You know say we never drop, we multiply
    Look what you made me do

    [Chorus]
    Up to something, no be small thing
    Bank is calling, money piling
    This na sure thing, we are balling
    So exciting, wanne nwatago

  • 1 Comments

    One thought on “Music Lyrics: Iyanya ft Don Jazzy & Dr Sid – Up To Something

    Leave a Reply