{Intro:}
{Verse 1}
Baby duro please i need your attention o
Your love for my mind just dey cause commotion o
I love you sote dey lead to distraction o
Follow me make we do collaboration o
Una go see my mama print card invitation o
Plenty pikin na pro-creation o
As i dey so at our conjugation o
I go follow you in every situation o
{Hook}
My baby boo eee, na this your love eee
Dey make me go gaga
Oya follow me go, would you please stay
My baby boo eee, na this your love eee
Dey make me go gaga
Oya follow me go, would you please stay
{Chorus}
Olomi ni, emaje olo, emaje o jabole o
That’s my baby, that’s my love, emaje o jabole o
Olomi ni, emaje olo, emaje o jabole o
That’s my baby, that’s my love, emaje o jabole o
{Verse 2}
We go travel round the world for vacation o
You dey blow my mind dey screw my emotion o
How firm the square I’m constantly in motion o
Gat me so fly constant levitation o
Anyone wey dey pray for your demotion o
I go curse am with disintegration o
I go throw am down from the top of mansion o
Go come back come give you the action o
{Hook}
{Chorus} 3X
{Outro}
Ma lo o, ma lo o, ma lo o, baby don’t go
Ma lo o, ma lo o, ma lo o, could you please stay
{Chorus.}
Breaking
- VIDEO: Kenny Blaq Performance at The Experience 2019
- VIDEO: TY Bello – Afe Ri O (Spontaneous Worship)
- MUSIC: Junior Boy X Naira Marley – Money
- Link to Stream & Watch Anthony Joshua Vs Andy Ruiz Fight Live
- VIDEO: Mark Angel Comedy – POLICE OFFICER Part 6 (Episode 238)
- Mixtape: DJ Selex – Parte After Parte Mixtape
- Top 24 Highest Goal Scorers In Premier League This Season Unveiled
- My New Album Will Be World’s Best In 2020 – Singer Brymo
1 Comment
i love this song